Shardeum x KuCoin: 80,000 SHM Promo don start, e go last for one week.

Shardeum don launch one SHM trading contest wey go last small time for KuCoin, from July 3rd to July 10th. This one come after the SHM trading competition wey still dey go for MEXC with 300,000 SHM prize pool. Na another step be this to reward people wey join Shardeum mainnet early.

#Shardeum #ShardeumisBorderless

๐Ÿ“… Contest Time: July 3 to July 10, 2025, by 10:00 AM UTC

๐Ÿ“ You gatz register first before you fit join the event

๐ŸŽ Total Reward: 80,000 SHM

These campaigns go help you earn SHM โ€“ na the token wey dey power Shardeum, the first autoscaling blockchain for the world wey fit scale just by adding more nodes. E mean say transaction fee go always dey low (less than $0.01), payment go clear sharp-sharp, and users go enjoy real decentralization. People wey enter early go gain pass, because Shardeum still dey early stage for e journey.

How the KuCoin Trading Contest take work be this:

KuCoin go rank the top 50 users based on how much SHM/USDT trade dem do for spot market. The more you trade, the higher your chance to win from the 80,000 SHM prize pool.

Note, the smallest trading volume wey you gatz do to qualify for reward na 1,000 USDT. Dem go calculate am as [buy + sell] ร— price.

Check the reward table below to see how dem go share the rewards based on everybody position.

RankingReward for Each PersonTotal Reward Dem Go Share
๐Ÿฅ‡12000020000
๐Ÿฅˆ21200012000
๐Ÿฅ‰370007000
4 โ€“ 6400012000
7-1020008000
11-158004000
16-306009000
31-504008000

Register and join make you win SHM rewards.

Click the link below make you register, and join the trading contest for chance to win SHM.


Join SHM Promo Now


Summary of the Campaign Terms na dis:

  1. People wey wan join must first register through the campaign page. If you trade without registering, e no go count. Trading bots go still count join your total trading volume.

  2. Dem go share rewards within 10 working days after the campaign finish.

  3. Sub-accounts and main account go dey treated as one for this promo.
    Market maker accounts no fit join.

  4. Any bad behavior like opening plenti accounts, fake trading (wash trading), or trading with yourself no dey allowed at all. KuCoin get right to disqualify anybody and collect back reward if dem catch any foul play.

  5. For the full gist, check KuCoin official blog post.

0
Subscribe to my newsletter

Read articles from Gabriel Divine Junior directly inside your inbox. Subscribe to the newsletter, and don't miss out.

Written by

Gabriel Divine Junior
Gabriel Divine Junior